Happy Mother’s Day, Our Mama Dem!

Na una dey build and hold family, community, even country together.
Una wahala no dey small, but una heart of gold big pass am.
We sabi say una dey always dey for us—come rain or sun.
google.com, pub-3120625432113532, DIRECT, f08c47fec0942fa0
Today na una day. We dey celebrate una well well o!
Thank you, our Sweet
Mama!
Glory Oziegbe Momodu
Senatorial Aspirant, Edo Central District